Quantcast
Channel: Vibez9ja » Olamide
Viewing all articles
Browse latest Browse all 20

Olamide – Inferiority Complex

$
0
0

gbo giri, kiri gbo
gbo giri, kiri gbo
ewure ku, enu e run
agutan ku, aso e faya
alfa jo na, won bere irugbon
who no know, e go know
who no sabi, e go sabi
take it outside, basket
i say people get plenty worries
people get plenty needs
people get plenty plenty things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every damn thing wey you want
all of them shall come to pass
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
inferiority complex no go kill you lai lai
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
inferiority complex no go kill me lai lai

jeje i do my thing
i no dey do their thing
they say i do 19…..jeje
i dey jaiye lo with my team
we no dey bugati, na we dey do party…..jeje
cash out, dem no cash out today…..jeje
stand out dem no stand out…..jeje
standard dem no standard
ijile bambam, ijile bambam you kmow
kete kete, ta ni mo gbe
eran agutan, ta ni mo kan
ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
ogun orun
ba n wa se fun won se
i say people get plenty worries
people get plenty needs
people get plenty plenty things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every damn thing wey you want
all of them shall come to pass
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
inferiority complex no go kill you lai lai
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
inferiority complex no go kill me lai lai
i no dey wish another man bad oh
i no dey trespass for another man yard oh…..jeje
money na dongo manyaro
i just wanna cruise in my murcielago…..jeje
environmental sanitation i do that everyday
just to eliminate all the bad bad eggs around me eh
kete kete, ta ni mo gbe
eran agutan, ta ni mo kan
ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
ogun orun
ba n wa se fun won se
i say people get plenty worries
people get plenty needs
people get plenty plenty things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every damn thing wey you want
all of them shall come to pass
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
inferiority complex no go kill you lai lai
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
gbe na woju oloro
inferiority complex no go kill me lai lai
i say people get plenty worries
people get plenty needs
people get plenty plenty things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every damn thing wey you want
all of them shall come to pass
jeje
jeje
jeje
jeje
jeje
jeje
jeje


Viewing all articles
Browse latest Browse all 20

Latest Images

Trending Articles





Latest Images